Eh God Lyrics

Dear father in heaven
‘Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o lucifer
I no dey follow pastor dey beef iman
Father na father
Say me I don busy my call
I want focus on you, on God
Aye e ole, fe ni to mo way
Eni to mo way, shey bo wun lomo barnabas
Aye e ole, fe ni to mo way
Eni to mo way, shey bo wun lomo
Me I get sense, I get God
I come first, I don boss
Plenty talk, plenty noise
Plenty people don come report
Me I get sense, I get God
I come first, I don boss
Plenty talk, plenty noise
Plenty people don come report
Eh God oo
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God oo
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Dear father in heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club o
Gucci for cloth
Land for port
Make dem no mind me yanga
Aye e ole, fe ni to mo way
Eni to mo way, shey bo wun lomo barnabas
Aye e ole, fe ni to mo way
Eni to mo way, shey bo wun lomo
Me I get sense, I get God
I come first, I don boss
Plenty talk, plenty noise
Plenty people don come report
Me I get sense, I get God
I come first, I don boss
Plenty talk, plenty noise
Plenty people don come report
Eh God oo
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God oo
No make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Aye e ole, fe ni to mo way
Shey bo wun lomo barnabas
Aye e ole, fe ni to mo way
Shey bo wun lomo barnabas
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Barnabas (Album)
Copyright : © 2021 FlyBoy INC / EMPIRE
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
KIZZ DANIEL
Nigeria
Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, better know as Kizz Daniel is a Nigerian recording artist, perf ...
YOU MAY ALSO LIKE