Home Search Countries Albums

Anabella

KHAID

Anabella Lyrics


If I ever hurt you girl I’m sorry (girl I’m sorry)
Oh my baby no go lemme follow zaddy
My Annabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji
Baby wetin xup oo
Touch my weaking point oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
Leave them make them talk oo
Make them talk rumours oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo

Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want I be talk and do
Money too long e get part 2
I know say you dey feel me, so no go dey mezebu
Girl you dey reason me one kind and e dey pain me oo
And e dey pain me oo
If na cash wey you want I go waybill oo
Girl if you ever fall my hand
Than thing go change me oo
Say go change me oo
If I go ever love you na maybe oo

If I ever hurt you girl I’m sorry (girl I’m sorry)
Oh my baby no go lemme follow zaddy
My Annabella say na only you dey turn me on
But I no send carry my money make we go faji
Baby wetin xup oo
Touch my weaking point oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
Leave them make them talk oo
Make them talk rumours oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2023


Album : Anabella (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

KHAID

Nigeria

Khaid is a Nigerian musician signed to Neville Records ...

YOU MAY ALSO LIKE