Home Search Countries Albums

Bandana

FIREBOY DML Feat. ASAKE

Bandana Lyrics


Lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But i'm never lonely
Sexy ladies come whine fii me slowly

Na the love wey I see
Na im wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d'aleba
Shoutout s'awon temi ninu shitta
Bandana l'ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe'won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

I'm never weak, I never cease
Till eternity, I'm on fire
My legacy, Will not die
My family Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say
Dem no know wetin dey sup
But lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me

Na the love wey I see
Na i'm wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d'aleba
Shoutout S'awon temi ninu shitta
Bandana l'ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe'won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe'won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Bandana (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

FIREBOY DML

Nigeria

Fireboy DML is an Afro- Life Musician from Nigeria. He is signed under YBNL Nation music Label. ...

YOU MAY ALSO LIKE