Home Search Countries Albums

My Family

DUNNIE

Read en Translation

My Family Lyrics


My family eh my family

You dey for me

You dey for me my family

Écoutez ce que je dis

Oh my family

mon meilleur ami

Oh my family

When e tough

When e rough

Omo na you been dey hold me down

When the pressure wan dey kill me o

Omo na you been dey hold the ground

If you hear something dey worry me o

You dey tuwanma to calm me down

Bina banjo bojo ban ro

Na you I go fit to count on

Ma cherie amour

Ma cherie amour

My family eh my family

You dey for me

You dey for me my family

Écoutez ce que je dis

Oh my family

mon meilleur ami

Oh my family

My family eh my family

You dey for me

You dey for me my family

Écoutez ce que je dis

Oh my family

Mon meilleur ami

Oh my family

You dey on my mind all day and night

Una nogo know na una make me survive

Even when sapa dey there

Una too dey there

When popsy no dey there

Una bring daily bread

Wetin I go do without you I don’t know

Because of you I nogo do life solo

Wetin I go do without you I don’t know

Tell you anywhere you go I follow

Ma cherie amour

Ma cherie amour

My family eh my family

You dey for me

You dey for me my family

Écoutez ce que je dis

Oh my family

Mon meilleur ami

Oh my family

My family eh my family

You dey for me

You dey for me my family

Écoutez ce que je dis

Oh my family

Mon meilleur ami

Oh my family

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

DUNNIE

Nigeria

Dunnie real name Oladunni Lawal (born 1992)  is an artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE