Home Search Countries Albums

Gaza Lyrics


Every time I come around
Girl dem a show me love 
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man 
Who dey make the people discuss 
Onyeoma jagaban
Yes make you report

Follow me to Gaza 
Gaza , Gaza , Gaza 
Follow me to Gaza 
Gaza , Gaza , Gaza 
Oya wey the Ganja 
Ganja , ganja , ganja 
Push up on the lighter
Lighter , lighter , lighter

Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo 
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune  jogodo
Madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke 
My mandi e restrict my airflow I panji 
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2,30
Fire take am go higher
Plenty chikala want my bulala 
Send me your aza block me for plaza 
If you want am follow me go Gaza 

Follow me to Gaza 
Gaza , Gaza , Gaza 
Follow me to Gaza 
Gaza , Gaza , Gaza 
Oya wey the Ganja 
Ganja , ganja , ganja 
Push up on the lighter
Lighter , lighter , lighter

Every time I come around
Girl dem a show me love 
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man 
Who dey make the people discuss 
Onyeoma jagaban
Yes make you report

Follow me to Gaza 
Gaza , Gaza , Gaza 
Follow me to Gaza 
Gaza , Gaza , Gaza 
Oya wey the Ganja 
Ganja , ganja , ganja 
Push up on the lighter
Lighter , lighter , lighter

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2021


Album : Greatness 2.0 (Album)


Copyright : (c) 2021


Added By : Regee

SEE ALSO

AUTHOR

DJ NEPTUNE

Nigeria

Renowned International Eva - Blazing DJ Neptune is a successful Disc Jockey and powerful brand to re ...

YOU MAY ALSO LIKE