Jonah Lyrics
Tararoro, tararoro
Tatararoro, tararoro
Na love letter full my notes
And na you be the biro
You push me up and down the road
Like a wheelbarrow
My aeroplane is quarter to crash
And na you be my life suite
The lamborgini wey bash
You are the only one that can fix it
Right now I need you like I need food ohh
Jonah! Jonah! Jonah ! Jonaahh ! Jonah
I need you like amala need ewedu soup
Jonah! Jonah! Jonah ! Jonaahh ! Jonah
Baby love me like pikin love icecream oh!Yeah
Jonah! Jonah! Jonah ! Jonaahh ! Jonah
Hold me like yekini want tear net oh!
Jonah! Jonah! Jonah ! Jonaahh ! Jonah
Chicken and friеd rice
Two of them dey blеndy nice
Give me once no think am twice
Lets take advantage of the night
Love me tender love me right
Give me once no think am twice baby ohh
Right now I need you like I need food ohh
Jonah! Jonah! Jonah ! Jonaahh ! Jonah
I need you like amala need ewedu soup
Jonah! Jonah! Jonah ! Jonaahh ! Jonah
Baby love me like pikin love icecream oh! Yeah
Jonah! Jonah! Jonah ! Jonaahh ! Jonah
Hold me like yekini want tear net oh!
Jonah! Jonah! Jonah ! Jonaahh ! Jonah
Na love letter full my notes
And na you be the biro
You push me up and down the road
Like a wheelbarrow
My aeroplane is quarter to crash
And na you be my life suite
The lamborgini wey bash
You are the only one that can fix it
Right now I need you like I need food ohh
I need you like amala need ewedu soup
Love me like pikin love icecream, oh yeah
Hold me like yekini want tear net
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Aphropop Vol. 1 (EP)
Copyright : (c) 2021
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
DI'JA
Nigeria
Hadiza Blell, better known by her stage name Di’Ja, is a Sierra Leonean Nigerian singer, visua ...
YOU MAY ALSO LIKE