Gimmie Lyrics

I wan tell you a story o (Story story o)
Ahhhhh (Drama boy)
(Okulole)
I wan tell you a story o (Story story o)
My girlfriends I swear nobody holy o (holy holy o)
I have been messing around women and money o (money money o)
Only your love fit control me (trol me, trol me o)
Fit control me o
Asa nipe baby (Gimmie)
Ilete (Gimmie)
Isogeze (Gimmie)
Niweke (Gimmie)
All your body (Gimmie)
Your waist (Gimmie)
Your love (Gimmie)
Jogodo (Gimmie)
Ogini please (Gimmie)
Shawee (Gimmie)
Sololo (Gimmie)
Jawee (Gimmie)
All your body (Gimmie)
Your waist (Gimmie)
Your love (Gimmie)
Oh baby tam tam
Unachonipa tam tam
Tam baby tam tam
Unachonipa tam tam tam
Unavyo wine your waist
Unanitekenya tekenya alele unanitekenya
Inawasha ka nyungunyungu
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
See your love dey kpakamishi
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
All love for my body
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
I wan tell you a sto.!
Me I wan tell you my story
Many many drama
Many many girls de wan come my way
After dem all
Tell me wetin I gain
I say dey all come for the money
Me I wanna flex
If the girl done another one again
But this very one take my sorrow away eh
She give me kokokoko gimme kokokoko
Gimme kokokoko
Knock for my door door door
Show me lololove
Show me lololove
Show me lololove
She give me kokokoko gimme kokokoko
Gimmie kokokoko
Show me lololove
Show me lololove
She burst my brain o popopopo
Asa nipe baby (Gimmie)
Ilete (Gimmie)
Isogeze (Gimmie)
Niweke (Gimmie)
All your body (Gimmie)
Your waist (Gimmie)
Your love (Gimmie)
Jogodo (Gimmie)
Ogini please (Gimmie)
Shawee (Gimmie)
Sololo (Gimmie)
Jawee (Gimmie)
All your body (Gimmie)
Your waist (Gimmie)
Your love (Gimmie)
Oh baby tam tam
Unachonipa tam tam
Tam baby tam tam
Unachonipa tam tam tam
Unapo-whine your waist
Unanitekenya tekenya alele unanitekenya
Inawasha ka nyungunyungu
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
See your love dey kpakamishi
Unanitekenya tekenya Unanitekenya
All love for my body
Unanitekenya tekenya, unanitekenya
I wan tell you a story (story story o)
(Kwa Mix Lizer)
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2021
Album : Gimmie (Single)
Copyright : (c) 2021 WCB Wasafi
Added By : Huntyr Kelx
SEE ALSO
AUTHOR
DIAMOND PLATNUMZ
Tanzania
Naseeb Abdul Juma ( born on 2nd October 1989 ), popularly known by his stage name Diamond Platnumz, ...
YOU MAY ALSO LIKE