Home Search Countries Albums

True Love

DAISY

True Love Lyrics


Aayeeyeye ee
Aaayeyeye eeh eeh Aayeeyeye ee..way
They call me Daisy babe!!..(this beat ain’t normal!)

You bought a biggie motor for your bebe ooh
You bought a biggie mansion for your bebe ooh
No be say you no do good oh brother eeh
But-tu make sure she go Dey even when money no Dey

Maka ego ahu gwu a gwu (eeeehee!)
The girl a gbado anya(eeeehee!)
A guy tie e tie (eeeehee!)
A girl a waba anya (eeeehee)
Ego ahu gwu a gwu(eeeehee)
The girl awaba anya(eeeehee)
A guy tie e tie(eeeehee)
The girl a gbado anya(eeeehee)

You get money oo
Try to spend on your woman oh brother
You get owo abeg-gi spend on your woman oo brother
But when e red, make she get say e dun red (eeh eeh)
Not when e red, she go begin dey fuck up
Mgbe ahu o subalu gi oyibo I hate you die oo
Mgbe ahu o subalu gi oyibo
I go leave you commot-ti ooh (eeh eeh)
She call you don dada Because say money dun gather..(eeh)
She call you don dada
Because say money dun gather eeh
Shey you go dey if don dada turn to okada man?
Shey  you go Dey if don dada carry okada eeh..?
Love is sweet, make we show good love-vu sister
Love without sacrifice oo, no be love oo… Ooh eeh

You bought a biggie motor for your bebe ooh
You bought a biggie mansion for your bebe ooh
No be say you no do good oh brother eeh
But make sure she go dey even when money no Dey

Maka ego ahu gwu a gwu (eeeehee!)
The girl a gbado anya(eeeehee!)
A guy tie e tie (eeeehee!)
A girl a waba anya (eeeehee)
Ego ahu gwu a gwu (eeeehee)
The girl awaba anya (eeeehee)
A guy tie e tie (eeeehee)
The girl a gbado anya (eeeehee)

If you love your man oo No Dey use am play play eeh
If you love your woman no dey use am play play eeeh
Money no dey today, tomorrow e go dey eeh
Life no easy mana time wey e go take eeh
If he no get am today eeh No go leave him find another
He been dey there yesterday eeh
Now you want push him for gutter
If you check and calculate ooh
You go see say life better
And e get as e go be
If you leave your man for olokpa (aahhaa eeeh..iyeee eehee!)
Even God-du no go like am (aahhaa eeeh..iyeee eehee!)
If you get sense make you check am (aahhaa eeeh..iyeee eehee!)

You get-ti the point now?

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Fire Cracker (Album)


Added By : Freewil

SEE ALSO

AUTHOR

DAISY

Nigeria

Daisy also known as Daisy Firecracker is an artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE