Home Search Countries Albums

No See Road

DAISY

No See Road Lyrics


Maaa
Dreamspace Entertainment Maaa
Major Bangz

Men I like this
I like when you just criticize me
I don’t mind if you de back bite me
I no wan make trouble de find me eeeh
Men I like this
I like when you just criticize me
I don’t mind if you de back bite me
I no wan make trouble de find me eeeh

I de do like I no see road
You know say I de low key ooh
I de do like I no too know oo
Make person no come blow my nose

Real friends are wolves by Kanye
My guy si na onye e nyelu, ya biko cheta nye
Mu na gi na-atokwa mana I fulu ego wee gbanwe
Why are you killing my energy? Who made you the panel?
They say dem dey, but I know dem de lie
They kill the vibe, and they asking why?
You de my table, for my back you de bite
Criticizing the ways of my life
Fake friends I de mention now
And you know the things you do, you did intentional
I de like to table matter on a regular
Cause I no fit de the circle wey go end me..nah..no..no..no

Men I like this
I like when you just criticize me
I don’t mind if you de back bite me
I no wan make trouble de find me eeeh
Men I like this
I like when you just criticize me
I don’t mind if you de back bite me
I no wan make trouble de find me eeeh

I de do like I no see road
You know say I de low key ooh
I de do like I no too know oo
Make person no come blow my nose

A bulom agbara, mana agbara be unu a fulo azu m
Ndi osu-imi, obele ife a corner lu m
I si na anyi di na mma, ma I funa money
I order lu m Na ime my bread ka chukwu ga na a butter lu m
Stubborn goal getter
Am a big stepper
Ife m na eme bu so winning and I feel better
I know you don’t like my things when I do better
Cause you want me to fail and beg you later
I fear nobody, cause I see nobody
See.. for this game men I know nobody
Na because of money make a homie kill a homie
So I trust no man maka nobody de holy (ahaa)

Men I like this
I like when you just criticize me
I don’t mind if you de back bite me
I no wan make trouble de find me eeeh
Men I like this
I like when you just criticize me
I don’t mind if you de back bite me
I no wan make trouble de find me eeeh

I de do like I no see road
You know say I de low key ooh
I de do like I no too know oo
Make person no come blow my nose

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Fire Cracker (Album)


Added By : Freewil

SEE ALSO

AUTHOR

DAISY

Nigeria

Daisy also known as Daisy Firecracker is an artist from Nigeria. ...

YOU MAY ALSO LIKE