Accueil Recherche Pays Albums

Hustle Lyrics


I no fit talk wetin my eye don dey see e e e
Yes it starti for the street of Benin e e e
I say i go make am but them no belie e e e... ve
I thank Oluwa for not leavin me e e e
Hustle, hustle for the money o
Hustle, hustle make e no go funny
Hustle, hustle for the money o
Hustle, hustle make e no go funny

I brought up in the streets too hard to grow up
Dem are trynna find another me
Yo me tell em
Boy you all go fold up aii
Man try to win me girl damn it's time to pull up
Put your fingers in the air, if you're feeling it ayii
Getting the groove up
Started from the bottom now we're world wide
Jump round the beach now
We killin it we don't need a damn kni i i... ife
Inna the dark we bring light
Thankful to the father and the son for giving us
More li i i i... fe

I no fit talk wetin my eye don dey see e e e
Yes it startin for the street of Benin e e e... ve
I thank Oluwa for not leaving me e e e
Hustle, hustle for the money o
Hustle, hustle make e no go funny
Hustle, hustle for the money o
Hustle, hustle make e no go funny

We are on the club we're asked to stay pop
Every day and night here we are here for prayer
We never look back
All we have look up to the hustle
Hear me now we have a God up ayii
Now me got my do up
Me and my team ye, we step up
Like i don long
Easy breezy in a meeting
Yeah we’re busy getting money
In a sitting getting all my do up

More money
More Gucci for my body
No dulling
No stalling for the money
More money
More Gucci for my body
No dulling
No stalling for the money

I no fit talk weytin my eye don dey see e e e
Yes it starti for the street of Benin e e e... ve
I thank Oluwa for not leaving me e e e
Hustle, hustle for the money o
Hustle, hustle make e no go funny
Hustle, hustle for the money o
Hustle, hustle make e no go funny

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2020


Album : Hustle (Single)


Added By : Diffo Jofred

SEE ALSO

AUTHOR

CYNTHIA MORGAN

Nigéria

Née le 23 septembre 1991, Cynthia Ikponmwenosa Morgan plus connue sous le nom de Cynthia Morg ...

YOU MAY ALSO LIKE