Accueil Recherche Pays Albums

Starlight

COBHAMS ASUQUO

Starlight Lyrics


[VERSE 1]
I fit fight for you
I would give my life for you
No valley too low
No mountain too high
For me to climb for you
Na you di help me see
The very best in me
And na you dey there when
Nobody dey there
Na you invest in me

And I would walk a thousand miles
If only you would hold my hand
I would go the distance all the way for you
You know I can

[CHORUS]
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say….
Na you be my life
And if them argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight

[VERSE 2]
Them say my eye go clear
Them say your eye go tear
Darling no mind them
Make you no send them
Dem no be God, my dear

And I would walk a thousand miles
If only you would hold my hand
I would go the distance all the way for you
You know I can

[CHORUS]
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say….
Na you be my life
And if them argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill…

[VERSE 3]
Starlight dey shine
From night till morning
E no dey tired, e no dey die
And moves and it disappears
Still dey up dey shine
Somewhere all the time

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say….
Na you be my life
Ooohooo

[CHORUS]
People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say….
Na you be my life
And if them argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight

 

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2018


Album : Starlight (Single)


Added By : Afrika Lyrics

SEE ALSO

AUTHOR

COBHAMS ASUQUO

Nigéria

Cobhams Emanuel Asuquo est un artiste musicien, auteur compositeur et interprete Nigérian. Il ...

YOU MAY ALSO LIKE