Home Search Countries Albums

Nothing Spoil

CKAY

Read en Translation

Nothing Spoil Lyrics


Shayo take my pain

Cana take my shame away

This life wey we dey

Plenty yawa, plenty yawa

But I get

Coconut for my head (for my head)

Nobody live forever

Nobody go live forever

Nothing spoil

Ma jaiye ori mi, ori mi

I'm feeling good tonight

I thank God for life

Nothing spoil

Ma jaiye ori mi, ori mi

Suffer suffer for world
(amen)

Enjoy for heaven (amen)

You suffer to make this money

But you can't take it with you

So I spend that shit

Designer I wear that shit

But I'm not looking for

Wetin e no loss

E no loss, oh bebe

Everybody dies but not everybody lives

Oh bebe

If I could do it all again I'd do it laka dis

Zero love

Inside the jungle

Na why problem no go finish

Wahala no go ever finish

Shayo take my pain

Cana take my shame away

This life wey we dey

Plenty yawa, plenty yawa

But I get

Coconut for my head (for my head)

Nobody live forever

Nobody go live forever

Nothing spoil

Ma jaiye ori mi, ori mi

I'm feeling good tonight

I thank God for life

Nothing spoil

Ma jaiye ori mi, ori mi

This life do me like no other

This life do me like gbana

Many people don come, many don go

Wetin I dey feel dey for my mind

Omo pass the dutchie pon the left handside now (ayaya)

Make I ease my stress now (ayaya)

You know sey no time now (ayaya)

Omo tena tell me Bella no go do yahoo

Caricature tell me sey I too cacu (ayaya)

I'm losing my cool

Omo which one I go do? (This life)

Many mistake I don make (This life)

na the risk I dey take (One life)

for the time I go wait (One chance)

Dem no fit to relate

Shayo take my pain

Cana take my shame away

This life wey we dey

Plenty yawa, plenty yawa

But I get

Coconut for my head (for my head)

Nobody live forever

Nobody go live forever

Nothing spoil

Ma jaiye ori mi, ori mi

I'm feeling good tonight

I thank God for life

Nothing spoil

Ma jaiye ori mi, ori mi

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

CKAY

Nigeria

Ckay aka CKay Yo real name Chukwuka Ekweani,  born 16th of July 1995  is a ...

YOU MAY ALSO LIKE