Home Search Countries Albums

Hallelujah

CKAY Feat. BLAQBONEZ

Hallelujah Lyrics


I just wanna make love and money
Walahi suffer suffer life is not for me
See me I come from nothing
See me I come from trenches
Nothing dey my aza for 14 days
And nobody feel my pain uh huh
I will never be the same uh huh
I was a different case uh huh
When dem look my side dem dey say ah ah
Nobody pass the almighty
Nobody fit follow me fight
My face show my shoe shine (my shoe shine, my shoe shine)

Hallelujah
I’m getting mula
Inside cooler, cooler eating suya
Hallelujah
Living la vida loca
Owo wole

I be on the road all day I’m chasing mula
Fire dey my mouth like azula
Turn a magic beat into suya
I been hot for like 4 years, and they wonder if I’m done yet
People be like rice for my concert
Welcome welcome the new converts
In a whip wey dey convert
Buju say he wan race me
Tell am we go do am unfailingly
CKay bought a AMG
So its 3 bad boys with V8 engines
You no go be si me
You want to lose bet against me
We flexing
Till eternity

Hallelujah
I’m getting mula
Inside cooler, cooler eating suya
Hallelujah
Living vida loca
Owo wole

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2023


Album : Hallelujah (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

CKAY

Nigeria

Ckay aka CKay Yo real name Chukwuka Ekweani,  born 16th of July 1995  is a ...

YOU MAY ALSO LIKE