Home Search Countries Albums

Ogechukwu

BUJU Feat. THE CAVEMEN

Ogechukwu Lyrics

Vibes e dey body e no dey finish
Vibes e dey body e no dey finish
Hmmm hmmm

Oooh, many people ask me how I do this
Tell them na ogechukwu wey dey do am finish
And if dem check my wallet see say money finish
You know say dem go gather round to laugh me pieces

Ye ye ye
Ask me ask me how I do this
Tell them na ogechukwu wey dey do am finish eh eh eh
As i dey sing dis my music 
See all my people gather dey come, they feel It

Settle down, settle down
Settle down, settle down
Make I tell you story inside this my music
Settle down, settle down
Settle down, settle down

Make I tell you story inside this my music
Many people ask me how I do this
Tell them na ogechukwu wey dey do am finish
As I dey sing this my music
You know the vibes e dey body e no dey finish

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG

Release Year : 2021

Album : Sorry I'm Late (EP)

Copyright : (c) 2021 T.Y.E / Empire

Added By : Huntyr Kelx

SEE ALSO

AUTHOR

BUJU

Nigeria

BUJU aka Buju ToYourEars (TYE) whose real names are Daniel Benson, is an Afrobeats Singer and S ...

YOU MAY ALSO LIKE