Home Search Countries Albums

Uwa

BRAINEE Feat. KOLABOY

Uwa Lyrics


Imana Nepa don drop my wire
Water no dey for my house
Soup e dey burn for fire
My neighbor wife dey there dey shout
Uchenna si sugar don cost
And garri agwugo so no chow for tonight
Nkechi dey vex for obi kuz e play away match
No collabo for tonight
Olopa mount for the junction
Government dem lap with corruption
Loud am you end up for dungeon
Nwanne na end of discussion

Uwa’m leee
Olisa che’bakwanu umu gi e
Uwa’m leee
Baba no let us drink garri e
Uwa’m leee
Anywhere we dey, make money dey
Uwa’m leee

Pastor dey play naira bet
Choir master dey give am the game
Tukwurana kam kpo gi cassette
Nepa now don dey use tiger gen
Picker don chop the loader
Osi n’oji the money jee goo decoder
But wait I can’t find ndi ama jehovah
Native doctor no fit buy kola

I buy egg but afurom the yoke
Esther choro ibu olosho she no get courage
Yam wey we  use for sacrifice na native doctor use am go do porridge
Uwa’m leee
Olisa che’bakwanu umu gi e
Uwa’m leee
Baba no let us drink garri e
Uwa’m leee
Anywhere we dey, make money dey
Uwa’m leee

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Yaba State Of Mind (EP)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

BRAINEE

Nigeria

Ifeanyichukwu David Bryan Onoka known as Brainee, is a Nigerian rapper, singer, songwriter, & re ...

YOU MAY ALSO LIKE