Home Search Countries Albums

Soja Lyrics


My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I’m feeling very weird
Something wey I dey chase for years back in the days
If you told me I would see this flag waving
I won’t believe you
No
Cause how far could I go, heya
I’m too close, I can feel it
Something is vibrating inside me I’m celebrating
But outside them dey kill me
My own self dey kill me
My own anxiety
My inferiority what what what ah
Dem all dey kill me
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast, so fast

Oh soja soja soja soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off guard
Don’t let them touch your skin o
Oh soja soja soja soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off guard
Don’t let them touch your skin o

Cause you know how e be my shella
Streets getting colder
They bury my brother spirit
He no fit stand proper he dey shake o
He no fit stand proper he dey shake o
It’s hard to believe my genna
You for see with your naked eyes
I swear my papa
This season is a very dark one     
This season is a very dark one     
My inferiority what what dey kill me
Dem all dey kill me
Dem all dey kill me
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast, so fast

Oh soja soja soja soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off guard
Don’t let them touch your skin o
Oh soja soja soja soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off guard
Don’t let them touch your skin o
(Oh soja soja soja soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off guard
Don’t let them touch your skin o
Oh soja soja soja soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off guard
Don’t let them touch your skin o)

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Soja (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

BLACK SHERIF

Ghana

Black Sherif is a Ghanaian singer and songwriter. He started his career in 2019 with the song " ...

YOU MAY ALSO LIKE