Listen Lyrics

It's Wande Coal
Easy
BM The tunes
BasketMouth
Duktor
Tetiiiiiiiii
Teti nkan ti mo fe so na
Mo ko teti (teti)
Teti nkan ti mo fe so na oh
Awulo niwaju oh
Gbes
Look at all the people wey dey look for me now
Back then dem no dey my face
I been no like them and anybody dey try to invade my space
That's why I no like them
Tell them the story when I still dey hustle for lekki phase
Lekki phase one
I'm a black diamond (I'm a black diamond)
Money long like ogologologologo
Money long like ogologo ogologo oh
Yeah ehn Iskaba Awudat
Money long like ogologologologo
Money long like ogologo ogologo oh
Iskaba yeah
Easy
BM the tunes
BasketMouth
Tetiiiiii
Teti nkan ti mo fe so na
Mo ko teti (teti)
Teti nkan ti mo fe so na oh
Awulo niwaju oh
(Everytime I step out I go tear am go down
Tear am go down
Why dem a vex cos I tear am go down
Why, why she dey wan to dey bend am go down
Why, why she no like
Why, why she no like)
Everytime I step out I go tear am go down
Tear am go down
Why dem a vex cos I tear am go down
Why she dey wan to dey bend am go down
Why she no like to dey wear am go down
Tetiiiiii
Teti nkan ti mo fe so na
Mo ko teti (teti)
Teti nkan ti mo fe so na oh
Awulo niwaju oh
Everytime I step out I go tear am go down
Tear am go down
Why dem a vex cos I tear am go down
Why she dey wan to dey bend am go down
Why she no like to dey wear am go down
WATCH VIDEO
ABOUT THIS SONG
Release Year : 2022
Album : Horoscopes (Album)
Copyright : © 2022 Barons World Entertainment / EMPIRE
Added By : Farida
SEE ALSO
AUTHOR
YOU MAY ALSO LIKE