Home Search Countries Albums

Leave Me Lyrics


Girl, I wan dey carry you flex
And I also wanna have sex, for your body invests
Girl, I always wanna impress, girl, I always wanna impress
Girl, I always wanna impress you, curly tails when I tease you

Girl, I wan dey carry you flex
And I also wanna have sex with you
Give it all to me, see yourself in me
Give it all to me, see yourself in me

She no go leave me, say she know what she found
She no go leave me, say she know what she found
She no go leave me, say she know what she found
Found, found, found
I got the pace to make her fire the round
She tell me, say, say, make I fire the round
She tell me, Baby, make you fire the round
Round, round

And so she tell she wan ride am
Ride am like person wey climb okada vex
My head don scatter, yes, wait, make I balance first
She say she mean am tonight, she no go let papa rest
Who tell you say I fear? Me self I gather strength
Go ask of me from my honeys wey dey for Marrakesh
And if you doubt, I guess, you go bow for your oga
Die for my matter, tell me if I go down
I go drown for her water
Bow for your oga, die for my matter
Tell me if I go down, I go drown for her water
Ye, so ro pe o de tough gan, emi gan ni soldier
Carry that your left leg, put it on this shoulder
The way I go press gan, extracurricular
Dey go need to carry you straight to St.Nicholas, hold am

She no go leave me, say she know what she found
She no go leave me, say she know what she found
She no go leave me, say she know what she found
Found, found, found
I got the pace to make her fire the round
She tell me, say, say, make I fire the round
She tell me, Baby, make you fire the round
Round, round

In my zone, yeah, yeah
Be my own, yeah, yeah
I'm looking for you, baby, when you coming? Yeah, yeah
Sex in the morning, sex in the night
Wherever you dey, baby girl, baby, you know say me I'm gonna sly, yeah

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Horoscopes (Album)


Copyright : © 2022 Barons World Entertainment / EMPIRE


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

BASKETMOUTH

Nigeria

...

YOU MAY ALSO LIKE