Home Search Countries Albums

Never Stop ft Blvk H3ro

BARRY JHAY

Read en Translation

Never Stop ft Blvk H3ro Lyrics


I wanna look at everything and never stop praying

Live my life and do what makes me happy (what makes me happy)

Ọmọ, no hate, no beef

All I want is to win

Nobody bigger than the God who made me

I know this

Life na journey, no be anybody papa property

Wealth is the only medicine to poverty

Some dey use too much spoil opportunity

No be everybody wey rich go university

I no say make you read o, no comot for setting

Tulẹ, who like poverty

Indomie no be the same thing like spaghetti

Oniposi gan-an gbadura k'eeyan ku si

Wetin like they know all

No matter wetin you know, you no fit know pass God

No do pass yourself, make you no go fall

Even if you do jẹjẹ, last-last, you go still fall o

They go call you, you no go pick up o

Life self e no dey for life, e no dey for himself o

No be swear, na true talk o

Man self no need to too talk o

I wanna look at everything and never stop praying

Live my life and do what makes me happy (what makes me happy)

Ọmọ, no hate, no beef

All I want is to win (no hate, no beef)

Nobody bigger than the God who made me

I know this

Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ

Ni mo n gbọ zamina

Stamina, zamina, zamina, zamina

Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ

Ni mo n gbọ zamina

Ẹmi ti mo ni stamina

Stamina, zamina, zamina, ay-o

Eyes make it up, mi say a prayer to the Life, no give up

Say mi eyes open up, so make you see a bright horizon

No giving up, mi keep finer

No waste no beef, every day I'm tune to the frequencies

Nobody cannot stop what's meant for me

Nobody can't control mi destiny

Find good soil, oil, every single night I toil

Life never easy for the island boy

Bad energy a try destroy, all my works, say they want to fall

See, all my plans, dem dey try to spoil

But Jah Jah make I-, we all know, we are the voice

Ain't no way that they could break my strong oil

I wake up every day, I never ever stop praying

Aye, live my life and do what makes me happy (happy)

Ọmọ, no hate, no beef, all I want is to win (no hate, no beef)

Nobody bigger than the God who made me

I know this

Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ

Ni mo n gbọ zamina

(Yo Dibs)

Stamina, zamina, zamina, zamina

Wo, bi mo ṣe n kan'ra mọ

Ni mo n gbọ stamina

Ẹmi ti mo ni stamina

Stamina, zamina, zamina

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

BARRY JHAY

Nigeria

Oluwakayode Junior Balogun, better known by his stage name  BARRY JHAY is a Nigerian singer, so ...

YOU MAY ALSO LIKE