Home Search Countries Albums

Costa Rica

BALLORANKING

Read en Translation

Costa Rica Lyrics


Everything going proper (Yebo)

Everyday, we making more pound

Na heavy paint the town

Ohema, dey your kneel down

Me be the king, make dem give me the crown

Ahead ahead, making mama proud, yeah

Biggie man no dey too shout

Wọn ni wọn wa mi, mo n jaye lọ (Yebo)

Mo ja wọ Costa Rica

Been wan flex with my cocaine

Wọn n ja lọrun, ko kan aye na

Ọmọ, ko kan aye

No go leave me oh, my yarinya (Yebo)

Mo ti wa ẹ lọ si Marina

Ọlọmọge, ma pa mi na-ahh, ma pa mi

Ma pa mi

Wey you dey high me like palmi

Dey gimme high-key, melody

Chop life for Miami ('Iami, 'Ami)

Plenty talk no dey full basket

Talk my matter for internet

No fọ if you hear say I don buy jet

40 milli dollar for mi wallet

Ah, mi o le kawe, mo mowo ka o (Mowo ka o)

To o ba pawo, ki lo fẹ pa o (Ki lo fẹ pa o)

Ah, maye ti sanwo yẹn o (Sanwo yẹn ẹ-ẹ)

Awọn ọmọ mi, wọn ti ṣoṣolẹ (Oṣolẹ oh)

Wọn ni wọn wa mi, mo n jaye lọ (Yebo)

Mo ja wọ Costa Rica

Been wan flex with my cocaina

Wọn nja lọrun, ko kan aye na

Ọmọ, ko kan aye (Yii)

No go leave me oh, my yarinya (Yebo)

Mo ti wa ẹ lọ si Marina

Ọlọmọge, ma pa mi na-ahh, ma pa mi

Everything going proper

Na heavy paint the town

Me be the king, make dem give me the crown

Biggie man no dey too shout

Wọn ni wọn wa mi, mo n jaye lọ (Yebo)

Mo ja wọ Costa Rica

Been wan flex with my cocaina

Wọn n ja lọrun, ko kan aye na

Ọmọ, ko kan aye

No go leave me oh, my yarinya (Yebo)

Mo ti wa ẹ lọ si Marina

Ọlọmọge, ma pa mi na-ah, ma pa mi

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2025


Album : (Single)


Copyright : © 2024 Zero Panic / Dapper Music & Ent, Under exclusive license to Dvpper Digital Ltd.


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

BALLORANKING

Nigeria

Balogun Olamilekan, better known as Balloranking, is a Nigerian singer and a songwriter ...

YOU MAY ALSO LIKE