Home Search Countries Albums

Nobody

AY POYOO

Nobody Lyrics


Baba God give me koko
Give me life
Give me strength
Give me favor
You give me shada make I shada yaayhaw
See
I dey fly, I dey drip yaayhaw
Adekye na me wo nkwaa
Ano go thank anybody ebi him yaayhaw
Enti mongyaaa me make I thank am
Eno be am by now I dey suffer yaayhaw

When I call on him
When I call on him
He dey for me oooh
And he dey come to me ooh
When I’m seeking him
When I’m seeking him
He dey for me oooh
And he dey come for ooh

Nobody, no nobody
Nobody, no nobody
Nobody, no nobody
Go fit to do the thing wey you do for me
Nobody, no nobody
Nobody, no nobody
Nobody, no nobody
Go fit to do the thing wey you do for me

Dem dey look down on me but
Today ebi me dem dey call now
Because of you I no go shame
Adey speed no need to slow down
Whatever be your story he go change am no need to lose faith
He go shower you blessings and more faith
Kadankadan akok)b3 nom nsuooo

When I call on him
When I call on him
He dey for me oooh
And he dey come to me ooh
When I’m seeking him
When I’m seeking him
He dey for me oooh
And he dey come for ooh

Nobody, no nobody
Nobody, no nobody
Nobody, no nobody
Go fit to do the thing wey you do for me
Nobody, no nobody
Nobody, no nobody
Nobody, no nobody
Go fit to do the thing wey you do for me

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Nobody (Single)


Copyright : (c) 2022


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

AY POYOO

Ghana

Emmanuel Yeboah, popularly known as AY POYOO (born 5th June 2000), is a performing artist and comic ...

YOU MAY ALSO LIKE