Home Search Countries Albums

Live Life

AMG ARMANI Feat. KELVYN BOY

Live Life Lyrics


Charley edey mad edey mad
Amg business
Don D
Oh What
Armani
Anada

I no come here to kill myself
Make nobody kill my vibe
Life is short me I live my life everyday am getting high
I no come here to Jill myself
Make nobody kill my vibe
Just the other day I see another brother die
So I give thanks for life
I no come here to kill myself
No way, No way
No way, No way
I no come here to kill myself

Life no be easy we dey try
We no get but mommy no Dey cry
ɜ days ago wey I hear from mike
This morning norh dem Dey tell me say he Die
Nti abͻ ano a momma mendi me sika
Life ɜyɜ short tisɜ nika
We Dey come pop bottles where the weiter
ͻse ͻbɜ pulli me down berma u be joker

Adey my live adey live my way
Bad energy don’t come my way
Am so blessed so me I can’t complain
I want it all
Adey my live adey live my way
Bad energy don’t come my way
Am so blessed so me I can’t complain
I want it all

I no come here to kill myself
Make nobody kill my vibe
Life is short me I live my life everyday am getting high
I no come here to Jill myself
Make nobody kill my vibe
Just the other day I see another brother die
So I give thanks for life
I no come here to kill myself

I woke up this morning am feeling all right
Ice on my neck dripping off white
We Dey grind all day and we party all night
Bad gyal for my side body so nice
Wo hu sɜ ya Shia Shia we Dey brake the bread
Big boys pull with a big flex
Sɜ yɜ hustle na ɜfa what we do next
We just Dey want live life we no want stress

Problem no dey finish enjoy my nigga
Shoot your shots don’t pull no trigger
We roll that thing and we getting higher
We are counting figures
We be thinking bigger
Problem no dey finish enjoy my Nigga
Shoot your shots don’t pull no trigger
We roll that thing and we getting higher
We are counting figures
We be thinking bigger

I no come here to kill myself
Make nobody kill my vibe
Life is short me I live my life everyday am getting high
I no come here to Jill myself
Make nobody kill my vibe
Just the other day I see another brother die
So I give thanks for life
I no come here to kill myself
No way, No way
No way, No way
I no come here to kill myself

I no come here
Kill myself o no
Kelvyn Boy & Armani we Dey a so ooooooo
Anada

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : Live Life (Single)


Added By : Farida

SEE ALSO

AUTHOR

AMG ARMANI

Ghana

AMG Armani is a recording artist and rapper from Ghana. His popular singles include "Pablo" ...

YOU MAY ALSO LIKE