Home Search Countries Albums

5 Star Remix

ADEKUNLE GOLD Feat. RICK ROSS

5 Star Remix Lyrics


See I don’t look like wetin i don see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the journey oh Lord oh Lord
If i say my story o por o por
Fire can't cool I’m ever blazing
I roll deep with the Almighty

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
VIP no Regular
Can’t copy this formula
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
VIP no Regular
Can’t copy this formula

Money na filter don’t let them fool ya
Make your rabba, stack your paper
Let them know when you pull up pull up
Man down when I pull up pull up
I’ll be your liquor
F**k the chaser
Bang Bang Bang undertaker
They scared when I pull up pull up
Ya road man fear when I pull up pull up

Kunle from Ikotun and I be repping
Shout out to Agege that city raised me
Ask my crew dem dey love me love me
Dem call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people oo
Jah o jah o jah o

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
VIP no Regular
Can’t copy this formula
Aye 5 star lanje (oh)
I dey try for myself (Big Boss)
VIP no Regular (Rick Ross)
Can’t copy this formula (Yes)

OK

Caught off in the moment, you deserve the best
Heart made in diamonds, kisses on your neck
You deserve the better swear your time come
And ama get you every watch and 'til my time up (Boss!)
Big boss never had a Tiktok
But I got bad chicks in my inbox
Top down Rolls Royce ...
Throwing up money at the window when I see it pass
Five car, shawty top shelf
As I look into your eyes I need nothing else
She a hot girl, something else
Big names all came unannounced
But my girl, call me something else
Five star, really say less
If your shawty great, shawty say less
Cause your nothing shawty.... Boss

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
VIP no Regular
Can’t copy this formula
Aye 5 star lanje
I dey try for myself
VIP no Regular
Can’t copy this formula

 

Enjoy Synced Lyrics With Our Mobile App

Download on Google PlayGet it on App Store

WATCH VIDEO

ABOUT THIS SONG


Release Year : 2022


Album : 5 Star Remix (Single)


Added By : Afrika Lyrics

SEE ALSO

AUTHOR

ADEKUNLE GOLD

Nigeria

Adekunle Gold, born Adekunle Kosoko on January 28, 1987, is a Nigerian singer, songwriter and graphi ...

YOU MAY ALSO LIKE